Search This Blog

Tuesday 8 September 2015

10 silly questions Nigerians ask

10 STUPID QUESTION PEOPLE
ASK#
1. You see identical twins, you
still dey ask 'na
twins be dis'?
No bros, na picmix...lol
2. Nepa brings light and
everyone in the
neighborhood shouts'up
Nepaaa'! My guy ask
me,

O boy na light be that?
No oh, Na Holy Ghost fire! Lol!
3. You see person dey vomit, you
still dey ask
am
'you no well'?
Em well, e juz dey practice how
to vomit...
4.You just wake up from sleep
person come ask you "you don
wake?"
No oh, I come buy bread wey I
chop for
dream..
5. You see woman wey born new
pikin u ask
her
"madam u don born? " No
ohhhh, she buy am
for Olx...
6.You greet person "good
morning ma" ! She
ask, my pickin you don wake????
no ohhhh, I dey sleep walk...
7.My guy ask me "O boy where u
dey?" I tell
am
say i dey bank, nd him ask me
"Wat is
happening
there?"
I go uproot cassava... *Lmfao*
8.My neighbour sees me opening
the gates
to
drive out and asks me, U dey
comot?
Not at all... I be the new
gateman...
9. I dey watch film… my guy enta
come ask
me "Guy na film u dey watch?
No naa... I dey discuss with
Osuofia...
10.U see me dey chop indomie
come dey ask
me,
O boy, na indomie u dey chop
so?
No ohhhh... Na fried rubber band
mixed with
thread..
As it stands now, abeg i need to
ask u one
question?
No vex abeg Na akoglobal be
dis? ???...

No comments:

Post a Comment